Top Search

LyricsCopy.com

Who dey here?

par P-Square

lyricscopy.com
[Intro]
(Before they see us, they go tey)
x3. As the beat go.

[Chorus 1]
Who dey here hey (x5). Hey! Na
you dey here hey. Why you
dey here hey? You still dey here
hey! You go tey here hey!


[Verse 1]
We back again (echo). We did it
again (echo). We make
it rain. Haters go insane. You
want it too. I´m gonna give
it to you. With the things that
we do. See, the way they do
the things dey do.

[Chorus 2]
Breaking them and breaking your
heart in two. Now they
can see all eyes on you. (Tell
me wetin I man go do hey! Here
us, here us, hey!) x3. Cos we dey
do, do, do, do, do. Hey!
Hey! Oh-oh-oh, Oh-oh-oh. We
sabi do, do, do, do, do. Tell
me wetin I man, nothing I man go
do.

[Repeat chorus 1]

[Verse 2]
We keep it coming (echo). Aint
no stopping us. Hits keep
dropping. The way we keep it poppin.
Bad bele people everywhere.
Una go see us everywhere. Climbing
up and no fear. When
they do the things they do.

[Repeat chorus 2 then 1]

[Verse 3]
(Before they see us they go tey)
x8. hey! They reason
why we dey tell them say na who
dey here. Plenty lies in this
industry. Some still dey wonder
how me and my brother don
dey here. My people seeing is
believing. Stop the deceiving.

And I know what you seeing. I know
how you feeling. You feeling
like a stranger (stranger).
Now you don they hustle make
you enter (enter). The level
wey we dey omo na danger. We
dey see danger. You go still tey
here. Wahala dey. Here
us, here us, hey! Tell me wetin
I man go do. Here us, here
us, hey! Tell me wetin I man go
do.

[Repeat chorus 1 till fade]
Recherche Artistes :

# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Karaoké : Fichiers MP3 & Vidéos Karaoké

Karaoke Fun !